Can you imagine ubi franklin,person when dey beg me for phone
@thatverydarkman Plz sir I need help on my house rent I've been facing issues since February 2022 it's been really hard for me to survive plz help my life I'm tired getting depressed day by day plz I really need help I'm helpless I don't want to let depression kills me plz
@thatverydarkman Person wey na pikin e Dey carry for Chioma . Bloody Nanny
@thatverydarkman He wil surely learn in a hard way . Pay him his money oga
@thatverydarkman How far I no dey from that other guy again o … Sam clef abi em don go on solo ?
@thatverydarkman Blood no level for Ubi, abeg drag hin boxers and everybody talent killers out there 💪💔🤝
@thatverydarkman Chai. Them just guy this boys. Ubi Franklin e no go better for you!