Nothing wey goat papa go chop wey go make am big pass elephant pikin. No be every kasala you suppose dey naruto it. Try dey leave matter for Mathias once once. Grind on, omo Ola. God dey your side, ko si ishoro ti ile ko le gbe mi. #GRIT
0
0
0
5
0