@baddoleesa Wetin make I tell the gods after I don tell them say you go gree?
@baddoleesa Boss please your assistant is seriously need boss please
@baddoleesa So u are even from ondo sef and i am yet to win millions of dollars from you.. O ti da
@baddoleesa Just tell me sir, how has your day been?
@baddoleesa No fear na. Security details don dey on ground for you bro. Anybody wey look you for eyes lasan, Cameroun pepper shara inside their eyes. Anybody wey dey mezebu ma joko le isho🙄🙄🙄🙄