@__Folarin__ Matters wey dem dey carry come ur anonymous don dey compete with Agidigbo FM
@__Folarin__ You no go love her bawo? Iro lasan 🤣
@__Folarin__ You love her because she’s from a rich home Abi I lie ehn baby boy? ☺️
@__Folarin__ What are we suppose to do with this ? You love her , then keep shut and continue enjoying your celibacy
@__Folarin__ @Keyinde10 You no love her you dey The marriage because of work