Then today warriors are now the low scoring team It now look like they intentionally choose teams to do this 😂😂😂
7
5
34
3K
0
Download Image
@Timmyofdelta I swear this is very clear. When you're choosing games they are the top match. All are playing overs but Golden state ti gbabode
@Timmyofdelta Sportybet don dey change hands this period. When it comes to showing us the real odds.
@Timmyofdelta Hi boss popsy say make I follow you shey you go give me money abeg naa my acct detail be this 8055184370 Opay Haruna mustapha
@Timmyofdelta Dem use their magic spoil my game