Second class graduate wey dey sell cement.
35
40
119
3K
0
Download Image
@MrKorezy @Rian_dperfumer Big man na una dey hot
@MrKorezy @Rian_dperfumer U knw how much be cement now u even dey use blue tick blast
@jokkercruz2 @Rian_dperfumer My brother make I no talk Sha. 😂
@MrKorezy @jokkercruz2 Stop playing. You have money. Plenty money