@davido Anybody wey no get Jesus Christ for hin life dey play with hin life
@OGBdeyforyou @davido @pikaso_me screenshot this
@OGBdeyforyou @davido THANKSGIVING SAY I SABI JESUS CHRIST
@OGBdeyforyou @davido Nowadays nah people wey get money de get Jesus. Poor man de feel rejected.
@OGBdeyforyou @davido You’re trying with this your fake account shiiii ooo bro 😂