@Naija_PR No be you go tell me wetin to do. Sometimes I even open it with screw driver 🪛
@Naija_PR There are tin cutters, but most people don’t know
@Naija_PR Say no more...😂 2k+ for small milk wey I wan take drink small tea cos of small cold, make I take hold body small... 😂😂😂😂😂