Wow ,good of u og ,I want dare u and them now if he sure for una make una pull up to my hood for ikoyi ,make we start am we don enter same trouser from now , @officialnairam1 if he sure for una make una pull up on me for my hood !,but if una no fit ogun go kill una
1
13
10
0
0
@6ix52984066 @officialnairam1 Lol even inside that dolphin estate wey you dey call your hood no safe for you.. trust me.