6
46
Download Image
@Theomo_ @sammie_boi51 Na holy communion save me today wetin I for dey chop now
@jokkercruz2 @sammie_boi51 How you take know ... an holy communion we do for church today 🥺🥺🥺
@Theomo_ @sammie_boi51 I see u today...buh I no won show.... church firt scatter if Dem see me