Search results for #WEREY
Wait wait wait!!! What did you just call his name @Tunde_OD? Thank God he is not Ugochukwu ehn, this X-app for know contain us. Una animal kingdom for amplifier/exploited everywhere #WEREY.
Make dem no Lie to you say , Dem no dey Chop Chicken for Breakfast , Shege u no get money ne #werey
My wife don Go Work , Make i respect myself come do Breakfast nnni #werey
Mugu no get shi shi for pocket , Na wa For this Kind Stinginess ..... #werey
You just come here and Follow the trend called world war 3 , You all need to check your Current Affairs , and stop following the trend in an old Fashion .... #werey
@wizkidfc_ @davido @Peruzzi @Mayorkun @Dremodrizzy That one na your papa business and your own business #werey
Have you watched #WEREY YET? 🔫 youtu.be/vCyPEZwnEcs?si…