Me wey no no wetin I go chop later tonight go dey argue and fight someone that can buy food for me and entire generation? 😭 God no go shame us.
10
9
56
2K
1