All these lies flying since yesterday all of una no get anything to do tor house abi leave Groovy alone .phyna wey see Groovy as god (worship him)will slap him nonsense. #GroovyMono𓃵 #BBNajia
5
1
7
2K
0
@ChidinmaObiaju4 Don't mind dem jare, the lies are just too much haba Phyna and groovy dat I have seen in reality, their height difference is crazy 🤣🤣where d slap want take come from sef 🤣🤣 Wo all of dem go dey alright las las oh, if d lies put food on dere table den dey should continue